I know you looking for a guy wey go give you loving
Cause you tired of dem guys wey dey give you stories
Man wey go hold you tight when you feeling lonely ye
And e go do your body right e go eat that groceries
Baby girl you need somebody
You need someone like me me me me
Girl you need someone like me ye e yeah
You need a man wey go do you right
No need the one wey go do you wrong
Love you when the time is right
Give you all day til you're feeling nice
And you will be fi i i i i ine
Need somebody I know I know
Baby girl you need somebody
You need someone like me me me me
Girl you need someone like me ye e yeah
Need somebody I know I know
Baby girl you need somebody
You need someone like me me me me
Girl you need someone like me ye e yeah