I see the girlie for the under gee spot
She blow for Instagram tiktok
More boys try but dem give up
Abi u know me I for enter inbox
Den She de do like she no de Fit talk
Say e get boyfriend wey e fit bore
Ah, Tell yr boyfriend make e piss off
See you for Make I chop you look delicious
she say she wan a niga she go Fit trost
Big boss she no Wan no peacock
Dadabee wey go show am Deep love
Dadabee boy wey go find the g spot
So I pullop to the mall AMG drop
Big block de talk Lomi I switch off
Na she de rosh now she no de See top
Come see Bad girl de Hala Jesus
Chale der noor Oblaa yo l3 Eshoki
Kw3 oblayoo l3 enami ni eshocki
Eeh efiaa k3 oblaayo l3 eshocki
Kw3 oblayoo l3 enami ni eshocki
Me den my boys we de chill for this Club
And the DJ de drop Hiphop
Only dadabee de Talk big talk and de pop big bottle we no de Lick shot
I see this one girl wey e make click pause
E make I Talalnku make I sit op
Something tellin me say make I just just shon
But My boys de hype me say E go fit Sauce so
So I move to the girl like I de crip walk
Big boss Fix up look sharp
Wey I look ina eye like Wosop , make I buy you a drink what u wanna sip on
I tell am say I really wanna Linkop
I wan dey your body like chicken pox
She look me up and down like a seesaw
Now she de smile b3 she see my wrist watch... AFA!
Chale der noor Oblaa yo l3 Eshoki
Kw3 oblayoo l3 enami ni eshocki
Eeh efiaa k3 oblaayo l3 eshocki
Kw3 oblayoo l3 enami ni eshocki
Gb3k3 n33 nigb3 eka for the maamli
Nungua , maamobi, or Labadi
Where the chick , where the ho, where the baddi
Ma ha no girl l3 ashocki eha mI
Gb3k3 n33 nigb3 eka for the maamli
Nungua , maamobi, or Labadi
Where the chick , where the ho, where the baddi
Ma ha no girl l3 ashocki eha mi
Chale der noor Oblaa yo l3 Eshoki
Kw3 oblayoo l3 enami ni eshocki
Eeh efiaa k3 oblaayo l3 eshocki
Kw3 oblayoo l3 enami ni eshocki
Chale der noor Oblaa yo l3 Eshoki
Kw3 oblayoo l3 enami ni eshocki
Eeh efiaa k3 oblaayo l3 eshocki
Kw3 oblayoo l3 enami ni eshocki