You just got to keep it real
Oburu ego akpononam my phone
Mbute ike I will buy di love
Osim baby make your choice
Chase bag no be just girls
Your main bitch on my timeline
Dey Dm with a green light
I came through say she don lack
She whine guys with her big back
Me I dey look for big bag
I don't just want a big back
Anyi na ayo olisa biko ka ibia gozie Guys
Men atago afufu na street want my Neck on ice
Ekene anyi naya na agba afia na ime Ogbe egogo benz
Achom blessing year to year! want to Spin a Benz
Oburu ego akpononam my phone
Mbute ike I will buy di love
I'm smoking my loud na Lambo
And chilling with my guy osondu
Soo akuko ego bu the Convo
Before anyi na alahu na bambo
Now we dey pull up in Convo
No ime ogbe na we be di Convo
Aloba wey no dey grind no fit be my Guy
Anyi na achu di paper steady Acho so Dollar sign
Aloba gi na achu mgbada ikana achu Divine
Achom grace and so grace ncho bu Nke di divine
Anyi na ayo olisa biko ka ibia gozie Guys
Men atago afufu na street want my Neck on ice
Ekene anyi naya na agba afia na ime Ogbe egogo benz
Achom blessing year to year! want to Spin a benz
Oburu ego akpononam my phone
Mbute ike I will buy di love