LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

All Alone

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
We die here
All alone but I get my God
All alone but I get Jesus
Thank Jeho for the things I lost
No be road I for see my voice
Letting go by gone be by gone
For the road baba be pilot
Commando wey no carry gun
Had I know no go reach my turn

Water for my eye but e no be coconut
Tell me if I die na your reason to dey hot
Carry me for mind like e put food for your pot
But I do it Jah way
E no go too tey
Baba mi shoye
Baba mi shoye shoye shoye
Ain't no right time
Am on Gods timing
So no dey bother me
Stop to dey brother me
Only money fit to ginger me
Oluwa wire me
Cus this money no fit tire me
My bebe sunmo mi
My babi sunmo sunmo

No be before before
I get enough
I do it for us
I do it for all
My way no fit block
If dem pray make e pause
You see say na God
Why I do it for love
They thought I can't do it
But I did it
Suddenly must vomit
What's for me
What's for me
Ain't no right time
Am on Gods timing
All alone but I get my
Letting go letting go letting go
Letting go
All alone but I get my God
All alone but I get Jesus
Thank Jeho for the things I lost
No be road I for see my voice
Letting go by gone be by gone
For the road baba be pilot
Commando wey no carry gun
Had I know no go reach my turn

WRITERS

Agbomah Chukwuemeka

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence