LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Feelings

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I will never switch with my feelings and emotion
I never see any problem wey no get solution
I'm done now
Talking now
No matter
No p now
I will never switch with my feelings and emotion
I never see any problem wey no get solution
I'm done now
Talking now
No matter
No p now
I be never talk before dem cock dem gun on me and I gat no choice but to dey run
I be never
I be never talk before dem cock dem gun on me and I gat no choice but to dey run
I be never
Even if I'm lost I gon find myself
Listen to my song just face my fear
Even if I'm bored I can't kill myself
Success is a must so I must come first
I dey find my happiness
Tell me what next
Nobody care so I did it myself
So many tears
Not many care
Too many feelings dey scatter my head
I'm lost in my feelings
Tell me why I no go worry
E be the matter I be thinking
Omo eno funny
I will never switch my feelings and emotion
I never see any problem wey no get solution
I'm done now
Talking now
No matter
No p now
I will never switch my feelings and emotion
I never see any problem wey no get solution
I'm done now
Talking now
No matter
No p now
I be never talk before dem cock dem gun on me and I gat no choice but to dey run
I be never
I be never talk before dem cock dem gun on me and I gat no choice but to dey run
I be never
I just wanna live my life
I just wanna feel alright
Why they tryna kill my
Why they wanna see me cry
They don't wanna see me smile
I'm not tryna snitch bro
I just wanna get the bag
I dey find my happiness
Tell me what next
Nobody care so I did it myself
So many tears
Not many care
Too many feelings dey scatter my head
I'm lost in my feelings
Tell me why I no go worry
E be the matter I be thinking
Omo eno funny
I will never switch my feelings and emotion
I never see any problem wey no get solution
I'm done now
Talking now
No matter
No p now

WRITERS

Adebotan Ebenezer, AGBOMAH Christian

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual