Fear no bastard save your brother
Love your mother fear no hater
No be by luck see I can never stop
Nobody won play with a murderer
Sorry dat am bad I be murderer
Any fuckin jam I must murder am
Put me on your sound I go murder
Many backstabs tryna put me down
My bad my bad my bad my bad
My bad my bad my bad my bad
I don't need to worry o worry o
Can never say sorry sorry
I don't need to worry worry
Can never say sorry sorry
Gave it my best we lost some men
Can't let dem put me to rest
And I thank you for giving me breath
But you shouldn't have left
Puff wetin bad for my health
And expected I'll do him less
Make Ec ho no go send you to hell
Home arrest when I feel depressed
No regrets never show no fear
Inside zanga won fe ka na
I don't need to worry worry
Can never say sorry sorry