Hey pretty lady would you hold up
make you pull up your body gimme your loving
Me got a special kinda place inna me heart
gimme a second i go show you now
She you go catch me I no get parachute
Shey you go catch me I no get parachute
(And now me say) Aaa eee ah
Me got the loving wey go burst ya brain if you give it to me
Me got the loving wey go burst ya brain if you give it to me
Look, you're now rocking with the best
Tripple OG still kicking with finesse
Bad man clips on a bad man thing
See the drip na shawty everything is triple fresh
But really just a bit if your heart is enough for me
If dem pray say dem go shatter the plan then God forbid
If you no won loud am we can do it on a low
The bottom of the story just be say i dey kolo
It however you want it baby just let me know