LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Gift

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Uuooh yh
Beat no wo low low
I no get money surplus
But I wann give this to my lover
So many promises with in the year
But I want this one covered
For real na you be ma super lover
Only you fi blow mi like trumpet
My mendula calculations show say na you be the finest
Na you my number one ooo
O2 I dey survive on
You dersve to spend my money oo
Christmas dey come Weytin you need
Na you my number one oo
O2 I dey survive on
My beautiful jonli ma jonli
Everything on me
If you see my baby
Tell am merry Christmas ooo yh
I carry big gift
Wey I want to give am oo
If you see my baby
Tell am merry Christmas ooo yh
I carry big gift
Wey I want to give am oo
Dem say na love means play play
So you gonna show me shege
Dem say I'm deeply in love
So abi risking plenty O
For long I love you no be today
Be like am very stingy
So I want to open up my hands
Give you my monthly savings
Na you be my number one ooo
O2 I dey survive on
You dersve to spend my money oo
Christmas dey come Weytin you need
Na you be my number one oo
O2 I dey survive on
My beautiful jonli ma jonli
Everything on me
If you see my baby
Tell am merry Christmas ooo yh
I carry big gift
Wey I want to give am oo
If you see my baby
Tell am merry Christmas ooo yh
I carry big gift
Wey I want to give am oo
If you see my baby
Tell am merry Christmas ooo yh
I carry big gift
Wey I want to give am oo
If you see my baby
Tell am merry Christmas ooo yh
I carry big gift
Wey I want to give am oo

WRITERS

Abankwah Ansong Samuel

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None