Na for your hand we dey eh
And staying alone inna this world
Plenty things dey mi mind
The pain cuts like ah knife
Na this pain dey knack me badly
Brother man just keep chasing your dreams
E get as e dey do me do me
When mi think about this life
E dey pain me for my head
E get as e dey do me do me
When mi think about this life
E dey pain me for my head
Maun ah Rastamannodreadlok
Eddy Billz you know oh no no no
I know the stress of life
It's ah painful thing to me
What a world full of grieve
One day everything go dey alright
Someday God sef go shine your light
My brother look into this life
Anything you want pray to God
My brother look up to your God
Many people wey de for street don't care
E get as e dey do me do me
When mi think about this life
E dey pain me for my head
E get as e dey do me do me
When mi think about this life
E dey pain me for my head
E get as e dey do me do me
When mi think about this life
E dey pain me for my head
E get as e dey do me do me
When mi think about this life
E dey pain me for my head
Na for your hand we dey eh
Na for your hand we dey eh
Na for your hand we dey eh
Na for your hand we dey eh