LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Flimsy Excusees

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ehen ehen
Ahnnn Lets go
Ehen ehen
Ehen ehen Lets go

Yh yh
EESKAY EESKAY

I don’t care
I don’t care
I don’t care
I no wan hear any flimsy excuses
I need cash, I need girls, need flex
And I no wan hear any flimsy excuses
Been upstairs, downstairs, upside, sideways
All of that na flimsy excuses
Drop trach sharp sharp, which one be next year ?
All of that na flimsy excuses
You for holla at your boy (wahala)!!!
Holla at your boy
I for deliver for sure
Bad as e bad, na my blessings go choke
So sit down de dull (ehn)
Wetin dey ssup ?
Flimsy excuses ahnnn!!!


all of that talk
all of that talk
I go like see pesin weh fit do am (I de wait)
Get a fracture, smoke a fat blunt
And get straight to work
I’m a one man soldier (swa la la la)
Waka from A2 to wuse 2 for that studio session
Why the track no go slap ?
Back 2 back, only smoke half the bag
Na who de find him ounce ? make he bounce
Momsi no let me out, that’s flimsy!!!
Studio no deh my ends, that’s flimsy!!!
Shawty no reply my text, that’s flimsy!!!
Watch me cook this chicken, that’s crispy
Best in delivery, avatar species (swa)
In the streets I’m giving OT
Ask around dem niggas know me

I don’t care
I don’t care
I don’t care
I no wan hear any flimsy excuses
I need cash, I need girls, need flex
And I no wan hear any flimsy excuses
Been upstairs, downstairs, upside, sideways
All of that na flimsy excuses
Drop trach sharp sharp, which one be next year ?
All of that na flimsy excuses
You for holla at your boy (holla, holla)!!!
Holla at your boy
I for deliver for sure
Bad as e bad, na my blessings go choke
So sit down de dull (ehn)
Wetin dey ssup ?
Flimsy excuses ahnnn!!!

One million ways to die
Giving too many excuses, one (just one)
And for my brothers ill pay the price
Cos truly I’m the oldest one
I’m on a killing don’t get killed tonight (don’t get killed)
Cos your opinion never fed me right ? (no!no!no!)
If it was me you would’ve aired me tight
Woe betide I’m the iwobi type
I got gunners in the eagle side
I take flight let missles fly
Swiper no swipe me
Them niggas no like me
Profile is too high key
Don’t get me wrong, not like I never made excuses
But I made them into a tape
And that shit got me plays (plays!plays!)
Ching!ching! that’s cash in the safe (safe!safe!)

I don’t care
I don’t care
I don’t care
I no wan hear any flimsy excuses
I need cash, I need girls, need flex
And I no wan hear any flimsy excuses
Been upstairs, downstairs, upside, sideways
All of that na flimsy excuses
Drop trach sharp sharp, which one be next year ?
All of that na flimsy excuses
You for holla at your boy (wahala)!!!
Holla at your boy
I for deliver for sure
Bad as e bad, na my blessings go choke
So sit down de dull (ehn)
Wetin dey ssup ?
Flimsy excuses ahnnn!!!

WRITERS

ISHAQ BELLO

PUBLISHERS

Lyrics © TuneCore Inc., Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity