LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Lamb Truck

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ladies and gentlemen if you’re still standing up better sit down

If you’re still sitting down better stand up

They can’t tell us how to move’ They can’t tell us how to live’ So better Die It

SWA!

La! La! La! La!


Omo I no fit sleep

CRASH!

Osama Bin What ?

LAND!

Wetin Dey My Bag ?

SAND!

Overthrow The Boss

MAD!

Me Sef I Wan Jakpa

JAND!

Before Na One EX

I Come EXPAND!

Tell Me Wetin God No Fit Do ?

YOU CANT!

I For Do Yahoo

Instead I Go RAP!


See Wetin I Cause

I’m Chasing The Funds’ They’re Laughing At Us

If The Machine Dey Come

Wetin I Pump The Engine Go KNOCK!

You Sef Go Pop Just Dey Disturb Na Turn By Turn

You Dey Inside Lamb! I Dey Inside Lamb’ But My Own Na Truck!

Cruising in My Lambo Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck!

See Me for My Lambo Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck!

All of Dem Dey Cho! Cho! Cho! Cho! Cho! Cho! Cho! Cho! Cho! Cho! Cho!

See Me for My Lambo Truck!

See Me for My Lambo TRUCK!


Ikate’ Lagos! Abuja’ Wuse! Dem Know Wetin Sup

Wetin Consign Popo with Driver’s License Nothing Fit Sup

Mercy Lambo Don Get E Lambo But She Still Dey Chop Insult

Hustle Fit Still Go Pay Make You No Dull If You Like Go Give Up

AFE BOY TILL I DIE!

Underwater I Be Shark

Like Naira Marley! I’M BAAAAAAAAAAACK

Where The Food Make I Smag

Amaka Come Dey EEEEYAUUUUUUN

No Be Me She Go JAM!

I No Dey Do This For Clout

That’s Not What I’m About!


See Wetin I Cause

I’m Chasing The Funds’ They’re Laughing At Us

If The Machine Dey Come

Wetin I Pump The Engine Go KNOCK!

You Sef Go Pop Just Dey Disturb Na Turn By Turn

You Dey Inside Lamb! I Dey Inside Lamb’ But My Own Na Truck!

Cruising in My Lambo Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck!

See Me for My Lambo Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck! Truck!

All of Dem Dey Cho! Cho! Cho! Cho! Cho! Cho! Cho! Cho! Cho! Cho! Cho!

See Me for My Lambo Truck!

See Me for My Lambo TRUCK!

WRITERS

UWANA ESSIEN, ISHAQ BELLO

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music, Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion