Inonẹ inonẹ e ru iwọnda (wa do)
Asa ada riakpo etiyin a da mrẹ vwẹ.
Wo ki ri se vwe, jẹ ọdiẹ ota rẹ igho
Asa ada riakpo etiyin a da mrẹ vwẹ
Wo ki ri se vwe, jẹ ọdiẹ ota rẹ igho
Make dem pack their bags coz Urhobo dey fall in (na so)
Head dey burn na Jese fire level storming (no be lies)
If your girl dey wet for us na doings sorry (hehehe)
Take champagne dey baff my brother what is money, uhn
On a steady we fly (na so)
Dey no fit take us for a ride (no be lies)
As we dey big dem dey criticize (their father)
Dey wan wear shoe wey no be their size (okpi shoe)
Ball hard like Etebo (tebo)
Knock outs like Ajagba (jagba)
Lifestyle like Sanomi (nomi)
Spending like Ikuku (Ikuku)
No be say we wan dey show off na default e dey for the body (dey for, dey for body)
Brúku fiá anybody anything wey go turn me turn me to monkey (they mad)
Fear nobody fear nothing as I work I go chop who you come be (who you come be)
My name na Efe mi wi igho but na me just dey choose to dey humble
Oghene mi nyioru vwe (na so)
Ese na wo rukevwe (no be lies)
Mudia obaro voh buko meh abeg abeg,
Asa ada riakpo etiyin a da mrẹ vwẹ
Wo ki ri se vwe, jẹ ọdiẹ ota rẹ igho
Asa ada riakpo etiyin a da mrẹ vwẹ
Wo ki ri se vwe, jẹ ọdiẹ ota rẹ igho
(Wo ki, wo ki, wo ki, wo ki, wo ki)
Wo ki ri se vwe, jẹ ọdiẹ ota rẹ igho
Na so I dey chop life na so I dey chop money (no be lies)
Chasing the money and do it successfully (na so)
Shooting for stars and be dunking like NBA (hehe)
Sometimes dey can’t relate (eh)
Obviously we no be brothers, it’s definite (eh)
Soft life on a daily (daily)
Black Porshe, blue Mercedes (Mercedes)
Olorogun in Versaces (heh)
Asa ada riakpo etiyin a da mrẹ vwẹ (eh)
I no dey for suffer hope you get the jerk (get the jerk)
Call me when it’s money talk, ear dey pain me (ear dey pain me)
As dey song dey sweet dem make dem just dey pay me (eh)
Asa ada riakpo etiyin a da mrẹ vwẹ
Wo ki ri se vwe, jẹ ọdiẹ ota rẹ igho
Omo otete ònobiese ink ose di udi jio
Omo na agwornuta agwunor mre okpetu
Ona nu ne Efe ovi King Enakpodia