Like they no born me well
I’m in love with you girl
I go die on top you matter
I be hard guy But as i see you
You alone i dey want for my life oh
I dey want for my life oh
Na you be my accolade ohh
Melanin skin you are the finest
Omo na you alone got me dripping
Na your loving got me singing
You be gbedu way de sweet pass high grade
Me i no go give you heart aches oh
Na you make i feel irie ooh
I’ve been around the world
I’ve seen nobody like you
You alone i dey want for my life oh
I dey want for my life oh
Na you way dey make my head don dey scatter
Your loving dey make man go gaga
For you i go follow de ladder
Anything you want baby you know i get ohh
You be gbedu way de sweet pass high grade
Me i no go give you heart aches oh
Na you make i feel irie ooh
I’ve been around the world
I’ve seen nobody like you
You alone i dey want for my life oh
I dey want for my life oh