What is going on on this people eh
I foken ye cherche en popu sa swa si swa
Mase i a pa oken kushu pipe su dedi sa swa
If money doesn't grow on trees
Why does bank have branches
If I play her heart with 442
Last week I see Deaf Man for court
I shock say he go for hearing
If you look me well you go know say
I dey make like 30 billion yearly
Chairmo if my son na priest
I fit call am son or father
Since my wife born pikin for staircase
Everybody don Dey call me stepfather
Bro nothing like love at first sight
Shey you talk say love is blind
Yo if you like dey very very truthful
Bro true love still hard to find
Egyptian pikin no know say
One day him daddy go turn mummy
No try add me for the group
If you guys ain't talking about money
Which one be age is just a number
Swear say you no know say age na word
You no fit still draw my attention
She dey fail for school school
Why Monday far from Friday
Then Friday close to Monday
Microsoft if you tell Apple to dey make cars
They fit get Windows one day
Bros abeg wetin bedbugs dey go
Abi you fit tell me who I go ask how life be
Why nose dey run and feet dey smell
Please raise your hand if you know
What really taste better than it smells
You fit tell me why super glue no dey ever gum the bottle
Bus wey go school for Niger
If two vegetarians still dey fight
Brother past tense of shit fi be shite
I hear say real men no dey love again
Abeg I Dey clean my vacuum cleaner
Does it make me a vacuum cleaner
If I kill it the name of God
Does it make me a goddamn killer
Wetin you mean by crab for ocean
Fit think say fish dey fly
Who pass this colos give me
Now I feel say things dey fly
Just in case you don't know
Person mama don use you do bad example
Abi na because I too dey cough
Does that mean I'm too blessed
Bullet no go do him job o
And gyan no go stop to the drop song
What do you mean by cele pley