How you go tell me say nah you get the city yet you no get history
Meet your babe for club last week, fuck that shit, the rest is history
She Dey listen to my preaching because nah me get ministry
Nah me to give her opueh, she say your d na 10 minutes thing
Wait, the game no dey go to well
Like omakachi I go sub myself
50k to touch that your small yansh, fuck that shit, I go touch myself, ozwor
Call me the electrician, as a Nigerian I Dey shock myself
For the judgement day settings, angel Gabriel shock I Dey judge myself
Yeah, I no fit dey Moral-less o when I hold the mic oga forget Spiderman
We pick middle man, now middle man don join us o dey find aza man
Eh, wetin man go do, nah money the man dey pursue
He no wear tie for him neck o
He no even wear koi koi shoe