Mix my drugs like pharmacist
Score 10 goals five assists
Who stand attention go later stand at ease
Sativa Dey Agbalagba side
She calls me opportunity she knows I cum only one time
She Dey follow me drag my smoke she don dey craze only one tie?
Jerry see money for ground
Ha 50k for what your walls don fall like Jericho
Had it been I dey with my gun
I for don shoot you for leg
One year bombing two years bombing
Wetin man no go see for net
Aza man say 60% for pick up
Big thief wey dey speak phoney
Na so una dey do for here?
Everybody Dey find money like small small girls wey Dey look for man
Mix my drugs like pharmacist
Score 10 goals five assists
Who stand attention go later stand at ease
Sativa Dey Agbalagba side
Instead of me to carry Oscro for 50
Rather buy land no document
Fly me high to the sky no turbulence
Commot here with your strong yansh
Fly boys move with idi to succulent
Sapele girl before you do anything for here you go sign the document
See no be today we dey put in work
Them no like peace we go put in war
No wonder them dey rush am (Russia)
I like as them Dey abide when I put in law
Them dey abide when I put in law
Why be say anytime your babe sister won call my name she Dey like to Dey put inlaw Oga!
Mix my drugs like pharmacist
Score 10 goals five assists
Who stand attention go later stand at ease
Sativa Dey Agbalagba side