First time I dream wanna be like makavelli
I like steeze and swag tama wo lori teli
But my grandpa won’t let me
he wants scholar in Berlin
But my gbedu kunle kunlě still yet ogbona feli feli
Gbedu drop inna neighborhood dem tok say me i bad gan
spit fire spit bars yo no lenu dragon
Moni lotun losi wonde jomasi - anytime i give dem lamba
Samba , you go dance am on a lowkey - (for now) abena shake your bunda
ode le Jo Mara jo bata Moni ko dance - coz gbedu loading proper
i don dey like the way u shake it yah roll it like that just like ayra starr
Eh and now holla dem say dem dey love me
bad guy we dey control any shawty
fresh out trending boy all for me
no know wetin I do Jah wey blesing don dey pour me
pour mee pour me water aye kan nlor ikan Bor
this kind of vibe no go dull ama faaja
Moni lotun losi wonde jomasi - anytime i give dem lamba
Samba , you go dance am on a lowkey - (for now) abena shake your bunda
ode le Jo Mara jo bata Moni ko dance - coz gbedu loading proper
i don dey like the way u shake it yah roll it like that just like ayra starr
back then we dey dance skelewu
why you go con dey dull for my party olewu
Jekalor jaye I’m available make you no go jam ozeba bad guys dem dey para dem get hot temper
waka jeje make you watch your back
Moni lotun losi wonde jomasi - anytime i give dem lamba
Samba , you go dance am on a lowkey - (for now) abena shake your bunda
ode le Jo Mara jo bata Moni ko dance - coz gbedu loading proper
i don dey like the way u shake it yah roll it like that just like ayra starr
Moni lotun losi won de ma josi
Samba u go dance am on a lowkey
AKOLADE VITAL SOUND dem dey call am Eizzyboi