When I'm with you swear I never miss the single days
Shivers in my bones swear I know that the feelings there
Your pull is like a trigger that's why I am reloaded
Girl I'm in love with you
If I ever catch you in the corner
I wan do you like Egusi and Ogbono
Make I show you say me sef sabi
Put you on the vibes call be Daddy
If I ever catch you in the corner
I wan do you like Egusi and Ogbono
Make I show you say me sef sabi
Girl I'm in tune with your body
Girl I love it when you roll that thing
Make my body just dey do something
I wanna hold you and never let you go
Girlie fine like Ini when she hit the pose
You just dey hype me up like say na Indica
Put me out of my mind and off my Cerebral
Do me anything that you want to baby
Break your back on this dance floor
I will never Cheat on you bae
Please never cheat on me oh eh
If I ever catch you in the corner
I wan do you like Egusi and Ogbono
Make I show you say me sef sabi
Put you on the vibes call be Daddy
If I ever catch you in the corner
I wan do you like Egusi and Ogbono
Make I show you say me sef sabi
Girl I'm in tune with your body
Make you go down low for a Nigga like me
Back shots for a nigga like me ye ye
Baby make you no go do me funny
All i wanna give you is this money yeah
Baby make I chop you like Ogbono
Baby make I chop you like Ogbono eh
Baby make I chop you like Ogbono uh
Baby make I do you like Ogbono yeah
Girl I really like your vibe
You dey give me piece of mind
Omoh you dey blow my mind
When I'm with you swear I never miss the single days
Shivers in my bones swear I know that the feelings there
Your pull is like a trigger that's why I am reloaded
Girl I'm in love with you
If I ever catch you in the corner
I wan do you like Egusi and Ogbono
Make I show you say me sef sabi
Put you on the vibes call be Daddy
If I ever catch you in the corner
I wan do you like Egusi and Ogbono
Make I show you say me sef sabi
Girl I'm in tune with your body