One second make I talk to you
This kind body dey make a lose composure
My heartbeat dey slow down
Every little thing you do
Lemme feel your heartbeat
Say you no want make we do this love thing o
Why your love dey so hard
You dey do me totori totori totori tori o
Why you dey do long thing
If this love no go work make I know
You dey give me hard time
Girlie girlie girlie girlie
My heart dey conform to your body o
Got me catching feelings deep
Anytime you call my phone
Maybe you dey scared of love
But the way you hold my hand
E dey tell me something fine
Cause every little moment
Say you no want make we do this love thing o
Why your love dey so hard
You dey do me totori, totori, totori tori o
Why you dey do long thing
If this love no go work make I know
You dey give me hard time
Girlie girlie girlie girlie
My heart dey conform to your body o
If na distance I go cross
Cause this feeling wey I get
Baby no dey hide your mind
Tell me wetin you dey feel
Cause the love wey dey my chest
I just wan love you softly
Totori totori totori tori o
Girlie make you come closer to me o