i wanti girl wey go make love oh
wey no go say make we break up
wey nogo chakara my chest
sika the vex wey you di vex oh
when everything is falling
you make me dance like dodoki
cover my head like tsunami
i wanti boy wey go make love oh
wey no go say make we break up
when everything is falling