LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Denge pose

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Hey boy
I go dey denge
Denge, dey pose
Na so I go dey
Denge denge
Dey pose

Suffer no good
For body
That's why
Man need to
Work seven to seven
Suffer no good
For body
That's why
Man need to work
Seven to seven
Bill for front
Bill for back
How e go be
Head go talk
Bill for front
Bill for back
How e go be
Head go talk
I go dey
Denge denge
Dey pose
Na so
I go dey
Denge denge
Dey pose
I go dey denge
Denge dey
Pose na so
I go dey
Denge denge dey pose
'Cause this life
No get part two
Na so
I go dey denge
Denge dey pose
'Cause this life
No get part two
Na so
I go dey denge
Denge dey pose

Grant me more wisdom
Help me solve
My problems
I won't let you go
Until you bless me
And
Grant me more wisdom
Oh-oh-oh-oh-oh-oh
Poverty move
Along with captivity
Woh
Yeh eh eh eh
You need to fight
Your fight
You need to shine
Your eyes

Oh-oh-oh-oh-oh-oh
Poverty moves along
With captivity
Woh
Yeh eh eh eh
You need to fight your fight
You need to shine your eyes

Suffer no good for body
That's why man
Need to work
Seven to seven
Suffer no good
For body
That's why man
Need to work
Seven to seven
Bill for front
Bill for back
How e go be
Head go talk
Bill for front
bill for back
How e go be
Head go talk

I go dey denge
Denge dey pose
Na so
I go dey denge
Denge dey pose
I go dey denge
Denge dey pose
Na so
I go dey denge
Denge dey pose
'Cause this life
No get part two
Na so
I go dey denge
Denge dey pose
'Cause this life
No get part two
Na so
I go dey denge
Denge dey pose

I go dey denge
Denge dey pose
Na so
I go dey denge
Denge dey pose
I go dey denge
Denge dey pose
Na so
I go dey denge
Denge dey pose
'Cause this life
No get part two
Na so
I go dey denge
Denge dey pose
'Cause this life
No get part two
Na so
I go dey denge
Denge dey pose

WRITERS

Oloyede Elijah

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Abuse and Violence