Oh oh oh, it's your boy Elizy
God dey bless you, you dey
On a lowkey you dey package
You never ever see see damages
So tell me why you no go dance
God dey bless you, you dey
On a lowkey you dey Package
You never ever see see damages
So tell me why you no go dance away
My brother dance away, your Sorrow
My sister dance away Your sorrow
My brother dance away your
Dance away your Sorrow, tomorrow
Nobody know, tomorrow, nobody
know, eh eh eh eh nobody know
Somebody give me space I wanna Dance
Ibidi bo, ibidi bai bai, Ah, ibidi bai Bai, eh, eh
Ibidi bai bai, somebody give me Space
I wanna dance, ibidi bai bai
Alowo ma jaiye eyin le mo mo
wan ti ku wan ti lo oh oh
Alowo ma jaiye eyin le mo mo
Awon to saye lalon da wan
Ti ku wan ti lo woh woh, ye
For you to sleep and wake
Money you dey find, money go come
You looking for work, you go see
Anything you wish, e go be
Head dey pain you? use panadol
My brother dance away, your Sorrow
My brother dance away, your sorrow
My sister dance away your
Nobody know, eh eh eh eh nobody Know
I wanna dance, ibidi bai bai
Alowo ma jaiye eyin le mo mo
Awon to jaiye lalon da wan
Alowo ma jaiye eyin le mo mo
Wan ti ku wan ti lo woh woh, ye