Tears might flow like sea
(tears might flow like sea)
For the pay, hear weytin I dey sing
Good life and good love, prosperity.
Make the love flow like tea
I dey, beg God I dey pray I dey pray
I dey pray for rest of mind
I dey pray for rest of mind
I dey pray for rest of mind
I dey pray for rest of mind
I dey pray for my rest of mind
I dey pray for my rest of mind
I dey pray for rest of mind
I dey pray for rest of mind
I dey pray for rest f mind
I dey pray for rest of mind
I dey pray for rest of mind
I dey pray for rest of mind
like every time and I mean like
Every time many things dey dey
My mind like all the time
He dey make my mind dey fly
Fly dey go far away fly dey go far away
live for life because I no fit die today
That girl dey give me peace of mind
That girl dey give me rest of mind
Till tomorrow good energy
Brothers give me peace of mind
I dey pray for my rest of mind
Rest of mind, true love bring
Bad energy dey kill sometimes
That's why you need to live your life
Stay calm brother it's your time
All the blessings go dey come your side
I dey pray for rest of mind
I dey pray for rest of mind
I dey pray for rest of mind
I dey pray for my rest of mind
I dey pray for my rest of mind
I dey pray for rest of mind
I dey pray for rest of mind
I dey pray for rest of mind
I dey pray for rest of mind
I dey pray for rest of mind