Crown baby (cnd you already know)
Mama say to me, rain no dey fall all day, that's why you gat'z to work for pay all the best I wish you my son, rain no dey fall all day, that's why you gat'z to work for pay all the best I wish you my son make money don't make freind's
If you no get money, this life won't Be funny, if you no get money, no Girl go call you honey, if you no Get money, them go tell you “no worry”, oh-oh-oh, ‘Soji malo lo worry, soji malo lo worry, soji, malo lo worry, soji malo lo worry, soji malo lo Warri, (Totori, totori totori o) soji malo lo worry,
(Totori, totori totori o) soji malo lo worry, (Totori, totori totori o) soji malo lo worry, (Totori, totori totori o) soji malo lo Warri,
No friend's no enemies, I don't know what's happening, bad energy I dey move back back, I care about only things we go help my life, I don't know, I don't know how to relate with poverty, Ema lo koba mi, kema lo fi mi ko Body, if you no get money, you be Errand boy to them, (chai chai Chai chai) if you no get money, o Boy you no go fit connect, (eh eh eh) if you no get money, o boy you you go serve all of them,
(oh oh oh, Soji malo lo worry, soji malo lo worry, soji, malo lo worry, soji malo lo worry, soji malo lo Warri, (Totori, totori totori o) soji malo lo worry,
(Totori, totori totori o) soji malo lo worry, (Totori, totori totori o) soji malo lo worry, (Totori, totori totori o) soji malo lo Warri, soji malo lo worry, soji malo lo warri, Totori totori totori o, soji soji o , totori totori totori o , soji, soji o totori totori totori o, soji, soji o