E no bad, e no bad, e no bad
If I ball like my guys oh oh oh
E no bad, e no bad , e no bad
If I buy Lamborghini oh oh oh
E no bad, e no bad, e no bad
You know I’ve been grinding so hard
Just to make my momma proud
Abegii make you open my way
Baba this world is so wicked
You no go know who be who
And who wants to see you smiling every night and day
Babe e no dey show for their face
Na em make I dey pray I dey pray
Make you guide me everyday
Make you guide me everyday
Na em make I dey pray I dey pray
Make you give me more grace
Baba make you open my way
Oluwa I dey beg, I dey beg, I dey beg, I dey beg oh oh oh
Oluwa I dey beg, I dey beg, I dey beg, I dey beg oh oh oh oh
Oluwa I dey beg I dey beg I dey beg I dey beg I dey beg I dey beg I dey beg
Baba make you open my way
Make you open my way eh eh for me
Baba some people are so wicked
Them go just dey envy your progress
Them go wan go any level to bring you down
Na em make I dey pray I dey pray, Make you cover me eh eh
Na em make I dey pray I dey pray, make you keep me more safe
Baba make you open my way
Oluwa shey you know say mummy dey for house she dey cry and dey pray eh eh eh eh
Baba shey you know e don tae eh
When she start to dey suffer
Na only you fit run am for me
Make you open my way i dey beg I dey beg oh
Oluwa I dey beg, I dey beg, I dey beg, I dey beg oh oh oh
Oluwa I dey beg, I dey beg, I dey beg, I dey beg oh oh oh oh
Oluwa I dey beg I dey beg I dey beg I dey beg I dey beg I dey beg I dey beg
Baba make you open my way
Make you open my way eh eh for me
Oluwa I dey beg, I dey beg, I dey beg, I dey beg oh oh oh
Oluwa I dey beg, I dey beg, I dey beg, I dey beg oh oh oh oh
Oluwa I dey beg I dey beg I dey beg I dey beg I dey beg I dey beg I dey beg
Baba make you open my way
Make you open my way eh eh for me
Make you open my way for me