I no dey force person to love me
I dey force my dream to come true
Na reality make we talk true
Now i dey on guide check me, one two
E no get as e wan be, wey e never be before
Cause na only me them born
lf you do me good, mo ni f'ibi san
I still dey feel bipe kin ra ibo
As I dey tell una the thing e go (uh)
People come and people go
Focus on yourself, satipa owo
Took the E off emotion and be on go
I reach my limit, I no fit stress
No more fake love, no more excess
If you no value me, I step aside
I choose my peace, I choose my life
No pressure, you fit go if you wan go
I no dey beg make you stay no more
Who no see my worth fit clear the road
New energy go come, I already know
No pressure, I dey free my soul
I no dey chase wetin I no control
If you walk away, I go still stand
Better people go come, I understand
I don try tire, I don lose myself
Carry people matter pass my health
Everyday I dey fight for peace
Now I know say I need release
I no fit force wetin no balance
I give you heart, I give you time
But I no go lose myself for love
No more begging, no more pain
No more trying to explain
Still dey breathe, still alive
No pressure, you fit go if you wan go
I no dey beg make you stay no more
Who no see my worth fit clear the road
New energy go come, I already know
No no no No pressure, I dey free my soul
I no dey chase wetin I no control
If you walk away, I go still stand
Better people go come, I understand