LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Best Breakup Ever

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Best break up ever
I am free from this toxic relationship
Hmm.. Fle fle
Hmm fle fle
Emekus bojom
Pikin wey dey Waka Waka shoko
Pikin wey dey blow blow blow

I nuh nuh say she be ayangba oh
I dey go put my mind for ram oh
I nuh nuh say she dey fuk upandan oh
I dey go put my mind for ram oh
I nuh nuh say she be ayangba oh
I dey go put my mind for ram oh
I nuh nuh say she dey waka upandan oh
I dey go put my mind for ram oh

Best break up ever
I am free from this toxic relationship
Best break up ever
I am free from this toxic relationship

Yeah..
Ouh Ouh Ouh ouh

Everyday different noise for the neighbors
Shey you come for the paper
You want this and that, after all I've done Different men for the phone call
Cos I no get you dey call me kpalasa
Make our love no go be like things fall apart
Cos all you think everyday na designer
How come my baby girl
Come start to blow blow blow
Shoko
You wey dey Waka Waka Waka
Shoko
Different doors she dey go go go
Kpopo
Different men e dey chop the chop the
Kpomo


Best break up ever
I am free from this toxic relationship
Best break up ever
I am free....

PUBLISHERS

Lyrics © ROUTENOTE

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None