you came into my life no regrets
your good character na efe ka rocket
ya mere love anyi ama gbaka bucket
ooh wetin i no fit do for you
why e b say you day my body like tattoo
believe me when I say I gat you
believe me when i say i love you
believe me when i say i love you
After you na you, nobody else baby ooo
if you leave i go die, no leave oooo
odinaka make you no kill me ooo
I don give you my heart, no play me ooo
m di go di humble , ozugbo, megodiya my wife.
on a daily I will be coming
ubosi m ga abia ogadi very early
oga di ka ubochi, nwanne oga dikwa on a daily
stay away from her, so ya bu my only
after you na you nobody else baby ooo
if you live i go die , no live oooo
odinaka make you no kill me ooo
i don give you my heart no play me ooo
after you, na you nobody else baby ooo
if you leave i go die, no leave oooo
odinaka make you no kill me ooo
I don give you my heart, no play me ooo
He who finds a wife finds a good thing