na she be reason i talk am say all this girls dem be giveaway
gave you my love but you trow away
somebody tell me you be waka waka
somebody tell me you be agaracha
somebody tell me you be waka waka
somebody tell me you will agaracha
don’t wanna believe ife ha na ekwu
ha si na ha furu gi na edu
kedu ihe unu no na eme na enu
tease me mana ejina m egwu egwu
look is not what you think
na she be reason i talk am say all this girls dem be giveaway
gave you my love but you trow away
somebody tell me you be waka waka
somebody tell me you be agaracha