Naso so wonder You dey do o
Now I don know say you go fit to do my own o, do my own o
Naso so wonder You dey do o
Now I don know say You go fit to do my own o
If no be You wey dey for me
I no know where I for dey
if no be You wey dey for me
If no be You wey dey for me
I no know where I for dey
if no be You wey dey for me
Cos E no dey fall my hand
If no be You wey dey for me
I no know where I for dey
If no be You wey dey for me
I no know where I for dey
If no be You wey dey for me
I no know where I for dey