LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Away

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Omoge you be the best
Na you be my number one oh
Omo see you dey vex
See the clan things way you get ooh
Anytime you come around
You dey make the guys dey kolo oh
Omoge I no go lie
You be the cain girl me I want oh

Sha you go like dey where I dey
Cuz I for like to dey where you dey
Sha you go like be my baby
Cuz I for like be that you boo

Sha you go like dey where I dey
Cuz I for like to dey where you dey
Sha you go like be my baby
Cuz I for like be that you boo

So make we runaway baby runaway
Runaway baby runaway oh
Make we flyaway baby flyaway
To a place way be say nobody dey

So make we runaway baby runaway
Runaway baby runaway oh
Make we flyaway baby flyaway
To a place way be say nobody dey

You know say na you be my world baby girl
Omo If you no dey I no dey
Na you dey make my heart dey beat duduke
Na why me I want dey where you dey
Baby me just want love
Me just want care
Me just want someone to hold me down
Na only you I know
Way go give me that love
Na why me I want run with you girl
Make we dey oh

Sha you go like dey where I dey
Cuz I for like to dey where you dey
Sha you go like be my baby
Cuz I for like be that you boo

Sha you go like dey where I dey
Cuz I for like to dey where you dey
Sha you go like be my baby
Cuz I for like be that you boo

So make we runaway baby runaway
Runaway baby runaway oh
Make we flyaway baby flyaway
To a place way be say nobody dey

So make we runaway baby runaway
Runaway baby runaway oh
Make we flyaway baby flyaway
To a place way be say nobody dey ah

WRITERS

Emmity SB

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None