She say she want to follow me to my house ooh no no
Say Wada na jass way I do her say she know no
She say she want to give me all her love ooh yeah yeah
shi I no go run break her heart go iye
Say she day feel am for her body
Say want make her to kolo
Say she day feel am for her body
Say want make her to kolo
Fine lady say make i be her daddy ooh no
Fine lady say make i be her daddy ooh no
Say make i be her make i be her
Make i be her daddy way go give her sugar
Make i show her make i show her
Make i show her loving way go bus her liver
My Baby fine be like my mommy
The way she move make me to kolo
Me self want give her all my lo loving oh yeah ah