Catalina be the woman I need
Woman way go ease my pain
She do me things way dey buzz my hand
This one one be friend zone again
Anytime I need her she go pull up like that
Anything I need she dey give me like that
Catalina she just sweet like maltana
She give me love as I need am eh heh
She no dey let me miss dinner
Pure love way she give me like that
And body way want make me los gad
She give me love way dey drive me crazy
She give me love way dey drive me crazy
She give me love way dey drive me crazy
She give me love way dey drive me crazy