LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Pain Killer (feat. Eddymani & Boyxina)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh my baby, baby you are for me
No let dis love turn to corny corny
Baby you are for me for me
I no want story
Na you go born my baby
I go take you places you've never been before
Baby no worry worry
My doctor don tell me say
Na you be my painkiller
Make I no dey take drugs again
My doctor don tell me say
Na you be my painkiller
Make I no dey take drugs again
And I'm looking for a sister
Her name na Emily
The baby she too fine oh
And I'm looking for a sister
Her name na Emily
The baby she too fine oh
She too fine oh
I never wanted to be just a friend
But see how it goes
And even when I try to reconnect my love
E No Dey show
No use me catch e cruise
She feel the rhythm and she feel my blues
She's from Ivory Coast
And she's covered with the Holy Ghost
Give you all my love and affection
Na you be my morning devotion
Give you all my love and affection
Na you be my morning devotion
My doctor don tell me say
Na you be my painkiller
Make I no dey take drugs again
My doctor don tell me say
Na you be my painkiller
Make I no dey take drugs again
And I'm looking for a sister
Her name na Emily
The baby she too fine oh
And I'm looking for a sister
Her name na Emily
The baby she too fine oh
She too fine ohh
My doctor don tell me say
Na you be my painkiller

WRITERS

Emmy Blaq

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use