Them calling me Endless og...
Because I give demma turn up...
My Price e Don gone up...
Don't pretend you don't know...
For your side demma turn up...
Your girl dey see me say hello...
Life na Yolo everything Yolo...
Everything I sing e dey enter body...
Every song I drop e dey hit body... (walahi my guy)
I go enter you till you charge up...
Chee you know everything in life gat their time?
Surely I dey take over...
Because I give demma turn up...
My Price e Don gone up...
Don't pretend you don't know...
For your side demma turn up...
Your girl dey see me say hello...
Life na Yolo everything Yolo...
I work so hard for today...
I'm so glad for where I dey...
My guy you know e no easy...
I passed through fire before I fit in...
Them say I know dey their level...
Them dey chase me away from their table...
My guy my eye see shege...
I no rest till my case is settled...
Chee you know everything in life gat their time?
Surely I dey take over...
Because I give demma turn up...
My Price e Don gone up...
Don't pretend you don't know...
For your side demma turn up...
Your girl dey see me say hello...
Life na Yolo everything Yolo...