Everybody make your money now
Tomorrow might be too late
Shawty talk sey she don't want me no more
Shawty talk sey she dont like me no more
Why you want act like you no like the way
I dey weigh all my jay for the place wey i dey
When i start to dey play i dey bust their brain o

And her body so boombastic
Im' just tryna get into ya
Your body like you from india
When im smoking my indica
You make a fool outta dis nigga
Im' just tryna get into ya
Your body like you from india
When im smoking my indica
You make a fool outta dis nigga
Shaw ty talk sey she don't like me no more
Shawty talk sey she dont like me no more
Me i go sing sing sing i go pray again again
And i go sing sing sing i go pray again again
And her body so boombastic
Why you want act like you no like the way
I dey weigh all my jay for the place wey i dey
When i start to dey play i dey bust their brain o
Why you want act like you no like the way
I dey weigh all my jay for the place wey i dey
When i start to dey play i dey bust their brain o
Its Mr JI and eniggy baby