Omo I just want talk one or two wey dey bother me men
Dats why I Dey like my space
I no Dey like to vex oh x2
Doctor say e no good for my health so I Dey mind my biz
Same people wey u feel say na Gees no even be ur gees
omo e go shock u say inside dat ur gees they still get gees
Na when u broke u go know who love u
At the same time they go dis aline u
Many men rise, many men fall oh
Who fall before go rise up again oh
Dey rain go still fall oh and Dey sun go still shine oh
Omo na dis music I Dey take Dey explain wetin I Dey feel
If u put yourself in my shoes u go know how e feel