LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Maradona

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You hear some kind things
Now you no wan be with me
Baby girl na lie
No dey believe dem
Cuz errything dem talk
Na falacy
I'm just tryna show you honesty
Real honesty
Your friend talk say i be player
Yea i be bad boy but but i no be maradona
And i go like chop you like semolina
Cuz your body banging like fanta
Your friends say i be player
Yea i be bad boy but i no be maradona
I go like chop you like semolina
Cuz your body banging like fanta fantaaa

No go play you maradona
Cuz you fine like angelina yeaa yeaa
No go play you maradona
Cuz you fine like angelina yea yeaa

No go play you
Emi ESE no dey call me Maradona
I wan love you
E no matter any weather girl i tell you
Hot or cold o
E no matter me and you
Girl we dey na forever
Shey you hear now
Cuz you fine gan and you bad gan yeah and i like that
So why you come dey fraunt
Why you come dey fraunt
Why you no wan come with me
Baby girl just hop in my ride
Me nuh get time to waste time
So baby please don't dull me
Come with me
Hop in my ride
Hop in my ride
No go play you maradona
Cuz you fine like angelina
No go play you maradona
Cuz you fine like angelina

WRITERS

Eseose Osolease

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None

From This Artist