Yansh leak water your booty burst
Too expensive mama don cost
This your love self difficult
Light mí ganja wear my polo
Come dey waka like who get Kolo
What the fuck though, where you come from
You got to learn to, shake your bum bum
This your ass will be like say na time bomb
Must be wicked.. Young John
I went forward, I had to rewind
No like speed things up like an enzyme
I move slow and steady cause e get why
So they fí know say, mí i titan
You wanna be the goat? Mí the lion
Fire can't cool, me son of Zion
So you take cover, me spit machine gun
I be number one una dey 90
Makachukwu see make you no doubt me
Even pawn self fit turn queen
Chapter fourin the book of Mordecai
Go ye to the world and multiply
I won get many wives and concubine
I won live long like Methuselithe
My women, I dey like them in two two
Headshot John Wick with the pistol
My people wey dey use Nokia torchlight
Don start to dey use android
Knock and you shall open the door
Baba I don they knock tey tey
My knuckles don turn door knub
This your ukwu be like bounty
So nice me na ukwu romantic
Shey na manual, automatic
Ukwu bouncing, Tintincati
What the fuck though, where you come from
You got to learn to, shake your bum bum
This your ass will be like say na time bomb
Must be wicked.. Young John