Dey wan take me down but Oluwa he no gree o
Dey talk of artrosities and na me dem wan convict
Them say them be calculator but them no know mathematics o
All they want to kill a man na things wey dem permit
My God.. tell me what is this
My God.. as I want to smoke my weed
Them say I dey guilty I dey smoke for street
Olokpa handcuff me, he still sieze my things
It's all connect to me fuck your audacity
Mariwana be like ocean I dive in it
Just give me Ója you fit take oris
Say am all about my asset like balance sheet
You see the soil is rough but the grass is green
Over sized t shirt and a baggy jeans
Hustle be like jacket na why I roll my sleeves
For jungle as I dey blow my trees
inside life Victim don become suspect
Say my life be like movie play my cassette
Empty words them say e no dey full basket
I dey run the game na u want dey trek
She say my money too long I need deep pocket
You're not my spec osheyyy spectranet
Akoto heat them but no intersect