LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

VOAE

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Welcome to the vibes of an Eskimos
Alright

Me on my two eye six
I fit just chill from like nine to six
Since like nine to six
Dem dey rock my disc
I give it to God and i thank my click
Am legendary beacon
Incredible legion
The way i rap sometimes go put you for deep thinking
You gon have to choose one igboro or prison
Ení de be rí lomó make you reason
Shey some of us are wise
Pepper dem gang i go pepper their eyes
Emi oshey Asake i no dey organize
Abiokpó ju maló hypnotize
Coordinate mandem
Emotional anthem
Enemies just yaa but me no mind them
Dem been no like me.. Me self i no like them
With faith a brother man detroyed mountain
Cultivate seedlings Anahalate phonies
Na person wey work dey calculate profit
Mi ogbó ókotónsó but kedu kodi
Funmi Ojá ati jedi meji
Ah Got my eyes on my money na money dey my eyes
With ur big head u fit no solve this maths
Mi okonga aso see am not really 9ice
Street is dark you better bring ur light
So to God be the glory
He's re-writing stories
He took a broke boy and now he made him kinging
I am the vocalist and he wrote the lyrics
He is to me like Einstein is to physics
Most of yall dont get it
Y'all misbehave
How can a grown man loose his riddim and his taste
The stories aint right
Am loosing my mind
It's hard to believe that paintings could cry
My feelings coagolating.. Am busy eradicating, am steady recalculating informing the masses waiting
The story of a young king a young millionaire
Niggas trophies nigga got alota suiveinears
Nigga one of a kind till infinto
Better bow when you hear the name Eskimos
Am king am a Champ am a realer you know
Boooom Eskimos

WRITERS

Henry Onuchukwu

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity