All about the ego Ego ooo
God on my right side money on my left maka amam one or two go make me need one of them
Isikwa kwuru n kwuru nkwuru
Isikwam gbaba Ngbaba ngbaba
As long as money go dey come Abobi ga na emekwa anything for this paper paper ahh
Money bu the root of evil but orum buso evil
I pray my soul is safe maka I have signed a deal with the devil
Make my life know no sorrow
Make I stop to borrow borrow
Ka oku dim na isi nwe chake
On the run of my life Usain Bolt no fit run am
Make I ball like DIEGO Ehh
Make my life know no sorrow Ehh
Make I stop to borrow borrow Q
Ka oku dim na isi wee chake
Me no Dey for speed nwayo nwayo with my chopa
Not ready for wahala So so ife nchoru bu muller
Not giving up for neither
Until ife ncho ru abia wa
Thank God for the hard times
Swear down it made us for the good times
Calm spirits and good vibes
Na anyo olisa ka onye anyi ngbada big guys
Steady money bu the big plan
No much time for ndi na ako offsides
We done wait the better days ya Obiaro fast Yaruya choba best days
Obim done cold ka ice block ka onye na azo Change na bus stop
Hustling hustling none stop
Cause am all about the ego my dear bros
Onye Obuna Biko chuba this money
Oguo gi ichuya ten toes Just hurry
Ijuri ego no much insults
Everything Dey soft Ndu gi adi too sweet
All about the ego Ego oo Q
Make my life know no sorrow
Make I stop to borrow borrow
Ka oku dim na isi nwe chake
Nothing but the ego Ego oo
Make I ball like DIEGO Ego oo
Make my life know no sorrow
Make I stop to borrow borrow
Ka oku dim na isi nwe chake