All the angels wey dey look on my country they be like
Ibi like say God no create this one well
We just dey live the life anyhow even if u mad no body mind ooh hmm
Dear God you for come ooh
Be like like say the prayers all no dey work so the madness dey take in charge ooh
Be like say the rules all make loose
Even the pump wey we go take pump the rules sef is in the hands of a buulu
Ein name be E x o d u s L i n k s
We then other country get matches
Ebi like eerrm eerrm ein brain all commott
I love my country beautiful country
We feel like everything right
Every gbeketi we no get light
Sometimes sef adey chase people thema girls if them see me them dey give me fans
Chairman come ooh me that
If I high to the extend say adey see pono for the skies then emean say the wee bad aii
For ma country we no get boss
Even the weather sef dey favor we ntinu ye nam kraa npona yen hy3 dross
Obi si ni Krom glass nkoaa
But aha dierr gyemiiae nkoaa
Y3 nu yabordam ruff nti nu aha dierrr enigyeei nkoaa
Everybody mad for my country
Everybody mad for my country