Make I be your your Sweeti papilo
Make I be your Sweeti papilo
Oh she Dey make me feel fantastic
Omalicha you give me tactics
Na him Dey make me mezebu
Take a kiss (mmua mmua mmua)
Take a kiss (mmua mmua mmua)
Make I be your your Sweeti papilo
Make I be your Sweeti papilo
Make I be your your Sweeti papilo
Make I be your Sweeti papilo
Oh she Dey make me feel fantastic
Omalicha you give me tactics
Na him Dey make me mezebu
Take a kiss (mmua mmua mmua)
Take a kiss (mmua mmua mmua)