Emi ti mi o sun di seven am
One kele kan dey one corner
My babe dey vex say I no text her
Emi ti mo ni big dreams bi don pablo
Oh my baby all this Rollie
Go fit me with some bustdown
Oh my baby all this Rollie
Go fit me with some bustdown
All this werey wey dey your head
You no fit use am for soldier
Awa de ni deaf kid awa ti ja bentley
Elon is active maye to ma gbo oro
100milli dollar ni e meta
Mayor chase lo pass Baki funmi
Ohun lo ni wipe ki ma puff
Bcos so many things don dey my head
Wey dey for my reasoning in my thought
Me kan dey find kaluba like theif
Make one kele no use me form
Ti egbe ba na owo make I no shine my teeth
Make I use my own money dey ball
Awon omo oba je Fadoo la ti inu ololo ooo
Bobo no Dey cap shey o ni owo
50k ni maye mi te lati toronto
Omo ti mo gbe moju fe pa mi mo ri ogo oo
Awon omo oba je Fadoo la ti inu ololo ooo
Oh my baby all this Rollie
Go fit me with some bustdown
Oh my baby all this Rollie
Go fit me and some bustdown
All this werey wey dey your head
You no fit use am for soldier
Awa de ni deaf kid awa ti ja bentley
Elon is active maye to ma gbo oro