LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

24/7

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
They call me Fantacy
Wetin you wan talk, Wey I get am
All this money, all this cash, me i get am
Plenty house, all this cars, me I get am
If na woman, all this girls, me I get am

Nothing you wan tell the boy, wey we never see From Lagos down to Accra na overseas
Many things wey I nor talk, wey eyes don see
247 steady grinding, we nor sleep

Oluwa God sef don co-sign me for long
The good bad boy go make am, Say e too sure
All the prayer, all the thanksgiving, no loss
Money on my mind, I pray make I nor fall

As we dey grind, we dey care for our health
Long live sef, As we dey pursue all this wealth
Oluwa the way, He dey clear way as I step
He come true when I need am, I nor stress

All the love you show me, when nobody look my face
Anytime wey i call you dey pick, God you done it for me Yeah
God you done it for me yeah

Anytime I dey low on my knees, I nor get wetin to eat
All this people nor dey see, but you came through for me yeah
But you show up for me yeah

Oh na Oh na,
Oh na wen your mind go dey
On the road on point, steady waiting for my pay

Bad boy from start, I nor care what they say
Always on plan, Abeg nor lead me astray
Tell them make them Gbes make them free me now
I'm making money moves, they no dey see me now
Only person in my mind, Is my mommy now

Swear I nor dey stress, I come here to wear my crown

Wetin you wan talk, Wey I get am
All this money, all this cash, me i get am
Plenty house, all this cars, me I get am
If na woman, all this girls, me I get am

Nothing you wan tell the boy, wey we never see From Lagos down to Accra na overseas
Many things wey I nor talk, wey eyes don see
247 steady grinding, we nor sleep

Oluwa God sef don co-sign me for long
The good bad boy go make am, E too sure
All the prayer, all the thanksgiving, no loss
Money on my mind, I pray make I nor fall

As we dey grind, we dey care for our health
Long live Join, As we dey pursue all this wealth
Oluwa the way, He dey clear way as I step
He come true when I need am, I nor stress

All the love you show me, when nobody look my face
Anytime wey i call you dey pick, God you done it for me Yeah
God you done it for me yeah

Anytime I dey low on my knees, I nor get wetin to eat
All this people nor dey see, but you came through for me yeah
But you show up for me yeah
Oh na oh na

WRITERS

Victory Okoro

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion