And if nah you wey be God
Say you know maths Oga mi you fit solve life
Because you carry Belle first
1 man 2 man 3 man 4 man paddy man
Everybody self for their street
Nobody send your father man
Religious people they come the sin pass
If you go school no mean say
Everybody get e own way wey e the see life
Because my skin dey black
If I carry dada you say I dey bad
Why can we live in a world where love lead
When everybody the quick to judge me
Yeah yea am breaking off these chains
Yeah am breaking off these chains
I need my freedom now I want be free
Yeah am breaking off these chains
This be the beast that I turned myself
Look at the beast that I turned myself
All because of I want stack this money
I know that I lost myself
I know that I am deep in this
Yeah I don lose my conscience
I don't care who takes the next fall
I just want to prove myself
I don't care whatever it costs
Yeah yea am breaking off these chains
Yeah am breaking off these chains
I need my freedom now I want be free
Yeah am breaking off these chains