Another black kid trying to do it better
I the watch well when they call me brother
Cos them go stab you if you give them dagger
I put all my trust and my hope in God
Nobody go fit drop my confidence
I the do my best and confident
Under rate me but I no the send
Mans on God never loose focus
Only thing wey dey for my mind nah money
Only thing wey dey for my mind nah money
Only thing wey dey for my head nah money
Only thing wey dey for my head nah money
All this people wey no know my story
I have been through a lot
Badman want come steal my glory
All this people wey no know my story
I have been through a lot
Badman want come steal my glory
If you been no share for my story
Cause you can not tap from my glory
If you been no share for my story
Cause you can not tap from my glory e
If you been no share from my story
Cause you can not tap from my glory eee
Shout out to my nigga Zic boy
And anybody wey doubt my mama pikin
Them go follow call me better pikin
Driving force nobody go fit to stop the man
On the fast lane I be fast and furious
Now I the try make you dey for me
No be when I get you claim paddi
Now I the try make you dey for me
No be when I get you claim paddi
All this people wey no know my story
I have been through a lot
Badman want come steal my glory
All this people wey no know my story
I have been through a lot
Badman want come steal my glory eee
If you been no share for my story
Cause you can not tap from my glory
If you been no share for my story
Cause you can not tap from my glory e
If you been no share from my story
Cause you can not tap from my glory eeee