LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

WAZZYLOMA (sure for you)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
She say she want serious relationship
My name no be serious
Waz is so unserious
My mind dey on billions
Many things dey sup everyday
Wey I no fit shalaye
Many many things dey my plate
But I hold on to my faith

It sure for you
As it sure for me
Fine body
Make we kolobi
It sure for you
As it sure for me
Wazzyloma
Get power to cover
It sure for you
As it sure for me
Fine body
Make we kolobi
It sure for you
As it sure for me
Wazzyloma
I'm a part time plumber

Oluwa cover me
Oluwa cover me
Many battles wey I don don win
Random days be like Halloween
Baby sumomi
Baby sumomi
First class no economy
True talk no dey bobo you
Alhadullilahi mo gbera
Suffering bye bye que sara sara
Wetin you carry na some people prayer
You no get worry if you follow me
Normally mo ti lo far
Sipping dom perignon by the pool side
And I give all the glory to the most high
Sope ti e mo ma sope temi o

I like her this
I like her that
Gumbody
Gimme dat
I like her this
I like her that
Gumbody
Gimme that

It sure for you
As it sure for me
Fine body
Make we kolobi
It sure for you
As it sure for me
Wazzyloma
Get power to cover
It sure for you
As it sure for me
Fine body
Make we kolobi
It sure for you
As it sure for me
Wazzyloma
I'm a part time plumber

WRITERS

Fawaz Saheed-Baba

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use