LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Answer

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You know it's a viiibe vibe ting oh oh
Faym Official

Answer na na, answer na, answer nana, answer bae, answer nana, answer
Shey you go be mine ohh
Answer na

I no fit dey with any other person if not you girl
No no
I love you baby e get many things I want to share
Yeah yeah
I wanna give you every other thing that you wanting girl
Omoge I'll treat you well
I'll show you I love you girl
Ooo

Answer nana
Answer na
Answer nana
Answer Bae
Answer nana
Answer
Shey you go be mine ohh
Answer na

Lifestyle my Shawtie
Jetlife my cherrie
I go dey there early in the morning
Baby, ma worry
If I say I need you girl I no lie
Baby Na your love dey sparkle my wine
You know dat I'm missing you in my life
And da ting you do when you buss up ya whine

Ain't nobody fit to try my baby
Noo ohh oh oh
Ain't nobody fit contest my lady

Sisi senorita
Hello nice to meet ya
Say mi fi link ya
Can I be your mister
When I call your ringa
Make you try Dey answer
You know mi get for mind
Mi no Dey lamba

WRITERS

Favour Agboma

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use